#19070B All Charting Abbreviation You Need To Know While Charting - Cinema Empire Enter10ment

Cinema Empire Enter10ment

Latest Gist, Music Video And Entertainmen

CINEMA EMPIRE ENTER10MENT


  • Trending Now

    Sunday 16 August 2015

    All Charting Abbreviation You Need To Know While Charting


    This are some charting abbreviation we use while charting  like
    LoL, LMAO, ROTFLMAO etc .
    when we fit dey use our own
    exceptional Street lingua. For
    example:
    LWKM - Laugh wan kill me
    MIDG - make i dey go
    WGYL - we go yarn later
    IGA - I gbadun am
    ICS - I can't shout

    DJM - Don't jealous me
    WBDM - Who born d maga
    UDC - U de craze
    NUS - Na u sabi
    WSU - who send u
    ITK - I too know
    WDH - wetin dey happen
    NDH - nutin dey happen
    FMJ - free me jo
    BBP - bad bele people
    HUD - how u dey
    WKP - waka pass
    NTT - Na true talk
    NDM - no dull me
    IFSA - I for slap am
    IGDO - I go die o
    YB - Yes boss
    NLT - No long thing
    CWJ - carry waka jorh
    WBYO - wetin be your own
    U2D - U 2 do
    U2DV - U 2 dey vex
    WSDP - who send dem papa
    INS - i no send
    INFS - i no fit shout
    WWY - who wan yarn
    NBST - no be small thing
    NWO - na wah oooooo
    NMA - no mind am
    MIHW - make i hear word
    NDY_ nothing do you
    NTA--no try am
    AIT--- am in trouble
    GGN--gbagaun
    Make we begin use am now
    Chapel Lookup a word or passage in the Bible


    BibleGateway.com
    Cor Search

    Video

    PopAds.net - The Best Popunder Adnetwork

    Tags

    Recent