.The Lord na my shephard, i dey kampe.
2. E make me sidon for where betta dey flow, and
come put me next to stream make my bodi
thermacool.
3. E panel beat my soul come spray am white,
come dey lead me dey go through express road of
righteousness sake of Him name.
4. Walahi !, even if I waka pass where Boko
Haram, arm robber, 419 and juju people gather,
come even
join okada and trailer reach valley of the shadow
of death sef, my bodi dey inside cloth. Your rod
and
staff nko? Na so dem dey like back bone dey
comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded yam make
I chop. All my enemies jus sidon dey look waa
waa
waa like Dog. You rub me for head with vaseline
intensive lotion & Goya olive oil. my cup con
overflow
lik bar beach water.
6. True true, beta life & mercy go de folo folo me
4 back till I quench and man pikin go stand fit lik
elephant 4 God house from lai lai till lai lai...